[Music] GodSong – Jah

Download Mp3 “Jah” Music by GodSong Nigerian Contemporary Christian Musician, GodSong Release New Song Titled “Jah” Jah Is A Powerful Song That Will Uplift Your Spirit. Listen & Download Free Mp3 Audio, Stream Music Video & Lyrics. Share & Stay being blessedhttps://mp3smash.com/wp-content/uploads/2021/03/Godsong-Jah-Mp3smash.com-gy.mp3 What do you think about this song? We want to hear from you all. Drop your comments GodSong – Jah Lyrics Me like father Jah God Me like father Jah Na why me love him so? Na why me love him so? Oh!… e not matter dem matter Eh!… Say we know Jah Eh!… Jah na dey there See omo father ni Mi Jah God! See me I know you Me I know you Me I know you Me I know you Eh… Eh Me like father Jah God Me like father Jah Na why me love him so? Na why me love him so? Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God? It nor dey matter what me go through me know sey I know you You na God like Father now You not let me fall down now You na Jah forever now Eh… Eh See me I know you Me I know you Me I know you Me I know you Eh… Eh See all the matter wey dem do me dem ‘am fade off. Me plus Jah now we dey roll like son and father. Stand man tall now me na pick up me na further. Rise man high now me na so high me na flyer Oh oh oh na Jah God dey bless me so nah Eh… Eh… Eh Se na the matter wey dey do me dey ask Jah be God? It nor dey matter what me go through me know sey I know you You na God like Father now You not let me fall down now You na Jah forever now Eh… Eh See me I know you Me I know you Me I know you Me I know you Eh… Eh Akinwande oluwaseyi (Godsong) is a Music scholar and coach, Songwriter, composer, Music director and producer who lives in osun state nigeria. Song info: This song is a song of trust, faith, confidence in, and intimacy with God, especially in challenges. Artist social media details: Facebook: Sheeyie Akinwande Twitter: @Godsong Instagram: @Godsong8 The post [Music] GodSong – Jah appeared first on Mp3smash.
http://dlvr.it/Rtr3M8

Post a Comment

Previous Post Next Post